Joke of the day SPAIN 1 HOLLAND 5. FT
CONVERSATION btwn MESSI AND XAVI.
immediately after d game
MESSI: Hello.
XAVI : Wadup?
MESSI : Nna XAVI, wetin come happen dis nah?
XAVI : Nna, na so we c am oo.
MESSI : Hmmmmm!
XAVI : Dis people no gree us oo.
MESSI : Even d tin we do 4 our club (Barca) dey
win, una no come do am. Y?
XAVI: Hmmmm! Messi, u no fit understand ref no
send oo
MESSI : Omo dis worldcup na another tin oo.
XAVI : U dn c am nah bewarn abt every club dey
de ready, abeg fear 9ja d keeper dey wait 4 u
ooo.
MESSI : Hmmmm! me dn dey fear already ooo
awhole una wey b champion 4 worldcup na una
wey dat man utd and munich boys kari do yeye to
d xtend iker una keeoper dey beg dat munich boy
4 ball. Hmmm! nawaooo dis tournament go dey hot
oo!
XAVI : Messi, u dey insult our keeper abi.
MESSI : Bt na wetin happen nah. Hahahaha! Dat munich boy dey 2 much.
XAVI : U dey laugh us abi? Ok, i go c wetin play on
sunday i nd my broda(INESTA) no dey wit u tell me
hu go give u 2rue pass to score. I go tell Inesta
even fr club we no go give u pass again make we c
hw u go take score pass CR7.
MESSI: I dey sorri abeg no tell Inesta i no go laugh
again.
XAVI : Beta.
MESSI : Tank u.

Need Prayer?) Call: Olaatunbi On 08179675091, 08067367028 The Apostolic Church Of Christ(Higher Ground Parish): Address:12 Celestial Church Street,Off Igbokoda-Okitipupa General Hospital Road, Okitipupa, Ondo.
For Your Advert Placement, Music Promotion And Information Contact: Mr Oluwaseun at nairayouth@gmail.com 08175479919 or 09039648668.
ADD US ON BBM ON 2BB4ED95
Post a Comment